MP3: Flykid – NOBODY DEY

Flykid – NOBODY DEY Mp3 Download 

Join telegram

FlyKid drops in a new song titled  Nobody DEY with it Mp4 and Lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download

 Flykid – NOBODY  DEY Mp3 audio download

Flykid – NOBODY  DEY– Praylude mp4 video download

Flykid – NOBODY  DEYInstrumental download

Listen And Download Young M.A – Yak Thought Mp3 Below

DOWNLOAD MP3 

LYRICS FOR NOBODY DEY BY FLYKID:

E be only me for the jungle
I dey steady grind, I dey hustle
Many many things wey I wan do
But money no dey wetin I wan do
Dem my people tell me make I no cry
Nobody fit to talk say I no try
Dem say make I wait for my own time
I say make I bend if I no shine

Oooh but this pain is not for me o
As I dey chase the fame, see I want to get money o
Nobody dey so this pain is all for me o
It’s all for me o
It’s all for me o

So I say somebody pray for me o
‘Cause e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
‘Cause e be like say nobody dey for me o

Think I need to check on my brain o
‘Cause I think I’m going insane o
Maybe na the tears and the pain oo
But dem say na wetin be gain o
From wahala to palava
See as everywhere just dey scatter
Dem wan extinguish my lantern
But God e no go tire for my matter

Oooh but this stress is not for me o
As I dey chase the fame, still I want to get money o
Nobody dey so this stress is all for me o
It’s all for me o
It’s all for me o

So I say somebody pray for me o
‘Cause e be like say nobody dey for me o
I say somebody pray for me o
‘Cause e be like say nobody dey for me o

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*